Gudu morning Sabians.
We decide to serve am as e dey hot bus stops from Yaba to Oyingbo if you decide to board/enter bus wey dey call out “aoffice-oyingbo” from Yaba as we do the one wey dey call out “health center-oyingbo” from Yaba.
As we dey yan am,Johnny Just Come(JJC) na person wey no sabi.
😕😕
BUS STOPS FROM YABA TO OYINGBO (Boarding Buses Calling Out “Office-Oyingbo”)
|
YABA-SPENCER-ALAGOMEJI-ADEKUNLE-POSTOFFICE- OYINGBO.
OYINGBO-POSTOFFICE-ADEKUNLE-ALAGOMEJI-SPENCER-YABA.
|
Follow us on Instagram @sabiarea, @sabiareazone on facebook and @sabi_area on twitter.
You fit send us message for email: [email protected]