una gudu morning.
this one no be morning exercise or demonstration oo…na better trekking.
wetin cause am?
we say make show una as e go this morning for Lagos-Abeokuta road popularly called “Along” as people trek long distances because Lagos Dtate Government block/barricade road say Oga Buhari dey show the state.
my people wetin be una take,how una see am?
#sabiarea#PMB#busterminal